Motivation and Inspiration CKay – Hallelujah

CKay – Hallelujah

Download Hallelujah Mp3 by Qdot

Here’s a song by the Global prolificย music artisteย and talented singer โ€œQdotโ€œ. Thisย songย is titled โ€œHallelujahโ€, as it was released alongside its video. You’ll enjoy as you listen.

Download Audio Mp3, Stream, Share, and stay graced

DOWNLOAD HERE

Lyrics: Hallelujah by Qdot

I just wanna make love and money
Walahi suffer suffer life is not for me
See me I come from nothing
See me I come from trenches
Nothing dey my aza for 14 days
And nobody feel my pain uh huh
I will never be the same uh huh
I was a different case uh huh
When dem look my side dem dey say ah ah
Nobody pass the almighty
Nobody fit follow me fight
My face show my shoe shine
(my shoe shine, my shoe shine)

Hallelujah
I’m getting mula
Inside cooler
cooler eating suya
Hallelujah
Living la vida loca
Owo wole

You May Also Like: ๐Ÿ‘‡๐Ÿฝ

I be on the road all day I’m chasing mula
Fire dey my mouth like azula
Turn a magic beat into suya

I been hot for like 4 years, and they wonder if I’m done yet
People be like rice for my concert
Welcome welcome the new converts
In a whip wey dey convert

Buju say he wan race me
tell am we go do am unfailingly
bought a AMG
So its 3 bad boys with V8 engines

U no go be si me
U want to lose bet against me
We flexing
Till eternity

Hallelujah
I’m getting mula
Inside cooler
Cooler eating suya
Hallelujah
Living vida loca
Owo wole

Comment below with your feedback and thoughts on this post.