Gospel Global Neken Chuwang – No Condition is Permanent

Neken Chuwang – No Condition is Permanent

Download No Condition is Permanent Mp3 by

A soul-lifting song performed by the African Christian/Gospel worshipper, minister, and song writerย โ€œโ€œ, as this one is titled โ€œNo Condition is Permanentโ€. This song is sure to bless your heart and uplift your spirit.

Download Audio Mp3, Stream, Share, and be blessed

DOWNLOAD HERE

Lyrics: No Condition is Permanent by

Ayaya yehโ€ฆ
Ayaya yehโ€ฆ.Ah oh Ohhhh
Ayaya yehโ€ฆ
Ayaya yehโ€ฆ.ah oh Ohhhh

VERSE 1
You see this life wey we dey,
Na only God get the final say
So make you no dey laugh anybody today
Because tomorrow their level fit change

You May Also Like: ๐Ÿ‘‡๐Ÿฝ

BRIDGE
Respect everybody
Do good to everybody
No look down on anybody, body, body
Respect everybody
Do good to everybody
No look down on anybody

CHORUS
No condition is permanent
Houseboy today fit be oga tomorrow
No condition is permanent
Pesin wey dey trek today for drive tomorrow
No condition is permanent
Person wey dey hustle today fit bubble tomorrow
No condition is permanent
No condition is permanent
No condition is permanent
Housegirl today fit be madam tomorrow
No condition is permanent
Pesin wey dey trek today for drive tomorrow
No condition is permanent
Person wey dey hustle today fit bubble tomorrow
No condition is permanent
No condition is permanent
No condition is permanent

VERSE 2
Because you no get today
No mean say forever you go dey without
Put your hope in God,
and make you no dey doubt
Life Na turn by turn ooo
And your turn dey come ooo
E fit to take long oo
But your turn dey come, but meanwhile

BRIDGE
Respect everybody
Do good to everybody
No look down on anybody, body, body
Respect everybody
Do good to everybody
No look down on anybody

CHORUS
No condition is permanent
Houseboy today fit be oga tomorrow
No condition is permanent
Pesin wey dey trek today for drive tomorrow
No condition is permanent
Person wey dey hustle today fit bubble tomorrow
No condition is permanent
No condition is permanent
No condition is permanent
Housegirl today fit be madam tomorrow
No condition is permanent
Pesin wey dey trek today for drive tomorrow
No condition is permanent
Person wey dey hustle today fit bubble tomorrow
No condition is permanent
No condition is permanent
No condition is permanent

Comment below with your feedback and thoughts on this post.