Download Bigger (Odogwu) Mp3 by Prinx Emmanuel
The Nigerian Christian music singer-songwriter, producer, recording, and performingย artist whose songs have lately blessed lives with the kind of song he does, Prinx Emmanuel calls this one “Bigger (Odogwu)“.
Get Audio Mp3, Stream, Share, and be blessed.
Download More PRINX EMMANUEL Songs Here
Lyrics: Bigger (Odogwu) by Prinx Emmanuel
Our father wey dey for heaven
Nobody fit collect the chair
Wey you sit down
Our baba
We gabdun your pattern
We throway salama
For na you hold us down
These other gods
Wey them dey carry for pocket
I cannot relate
Cause my father no be their mate
These other gods wey them dey keep for apartment
All of them are worthless
And i just dey laugh
Cause my father is bigger than Odo
Odogwu Odogwu Any Odogwu
Your actions are not accidental
Only you no contester
Only you for the Center
Everything I Surrender
You dey give me bonanza
Ah ah ewo
At the mention of your name oh
And as you step in at the place
Every other power go mellow
Everywhere go dey rearrange oh
Nobody fit say no
Number One cha cha cha
Original Abba father
Everything go Sha pra pra
Only you oga kpata Kpata Kpata
Our father
Wey dey for Heaven
Nobody fit collect the chair where you sitdown
Our Baba
We gbadun your matter
And we throway salama
Cause na you hold us down
These other gods
Wey dem dey carry for pocket
I cannot relate
Cause my father is not their mate oh
These other gods
Wey dem dey keep for apartment
All of them are worthless
And I just dey laugh
Cause my father is bigger than)
Odogwu
This song is so good, its a blessing
๐ฅบ๐ am in love with this song๐ฅฐ
#izysnow